YouVersion-logo
BibelLæseplanerVideoer
Download appen
Sprogvælger
Søgeikon

Populære bibelvers fra Jenesis 7

1

Jenesis 7:1

Holy Bible Nigerian Pidgin English

pcm

So Oga God tell Noah, “Make una enter di boat, yu and yor family, bikos I si sey yu nor get fault among evribody for dis yor generashon.

Sammenlign

Udforsk Jenesis 7:1

2

Jenesis 7:24

Holy Bible Nigerian Pidgin English

pcm

Di wota kover di eart for one hundred and fifty days.

Sammenlign

Udforsk Jenesis 7:24

3

Jenesis 7:11

Holy Bible Nigerian Pidgin English

pcm

Wen Noah don old rish six hundred and two monts, for di seventint day for di mont, all di wota for sky bigin rush anyhow and di heaven kon open

Sammenlign

Udforsk Jenesis 7:11

4

Jenesis 7:23

Holy Bible Nigerian Pidgin English

pcm

So Oga God distroy evritin wey get life for di eart: pipol, animals, di ones wey dey creep for groun and birds for di sky. All of dem die komot di eart. Only Noah and doz wey dey with am for di boat, naim save.

Sammenlign

Udforsk Jenesis 7:23

5

Jenesis 7:12

Holy Bible Nigerian Pidgin English

pcm

den rain from heaven kon start to fall for di eart for forty days and forty nites.

Sammenlign

Udforsk Jenesis 7:12

Forrige Kapitel
Næste Kapitel
YouVersion

Opmuntrer og udfordrer dig til at søge intimitet med Gud hver dag.

Tjeneste

Om

Karrierer

Bliv frivillig

Blog

Presse

Nyttige links

Hjælp

Donér

Bibeloversættelser

Lydbibler

Bibelsprog

Dagens vers


Et digitalt ministerium af

Life.Church
Dansk

©2026 Life.Church / YouVersion

PrivatlivspolitikBetingelser
Procedure for offentliggørelse af sikkerhedssårbarheder
FacebookTwitterInstagramYouTubePinterest