YouVersion-logo
BibelLæseplanerVideoer
Download appen
Sprogvælger
Søgeikon

Populære bibelvers fra Jenesis 19

1

Jenesis 19:26

Holy Bible Nigerian Pidgin English

pcm

But Lot wife look back and e kon turn to salt.

Sammenlign

Udforsk Jenesis 19:26

2

Jenesis 19:16

Holy Bible Nigerian Pidgin English

pcm

Wen Lot still dey slow, di angels kon drag en, en wife and en shidren komot di town, bikos God like Lot. Dem drop dem for outside di town.

Sammenlign

Udforsk Jenesis 19:16

3

Jenesis 19:17

Holy Bible Nigerian Pidgin English

pcm

Den one of di angels kon sey, “Make una run! Make nobody look back and make una nor stop for di valley until una rish di mountin, so dat nobody go die.”

Sammenlign

Udforsk Jenesis 19:17

4

Jenesis 19:29

Holy Bible Nigerian Pidgin English

pcm

But wen God distroy di town and valley where Lot dey stay. E keep Abraham for en mind kon allow Lot run komot di town.

Sammenlign

Udforsk Jenesis 19:29

Forrige Kapitel
Næste Kapitel
YouVersion

Opmuntrer og udfordrer dig til at søge intimitet med Gud hver dag.

Tjeneste

Om

Karrierer

Bliv frivillig

Blog

Presse

Nyttige links

Hjælp

Donér

Bibeloversættelser

Lydbibler

Bibelsprog

Dagens vers


Et digitalt ministerium af

Life.Church
Dansk

©2026 Life.Church / YouVersion

PrivatlivspolitikBetingelser
Procedure for offentliggørelse af sikkerhedssårbarheder
FacebookTwitterInstagramYouTubePinterest