YouVersion-logo
BibelLæseplanerVideoer
Download appen
Sprogvælger
Søgeikon

Populære bibelvers fra Jenesis 18

1

Jenesis 18:14

Holy Bible Nigerian Pidgin English

pcm

E get anytin wey too hard for God to do? As I tok before, nine monts from naw I go kom back and Sarah go born boy.”

Sammenlign

Udforsk Jenesis 18:14

2

Jenesis 18:12

Holy Bible Nigerian Pidgin English

pcm

So Sarah kon laf and tell ensef sey, “Naw wen I don old well-well so, I go fit still enjoy to born pikin? Even sef, my husband don old too.”

Sammenlign

Udforsk Jenesis 18:12

3

Jenesis 18:18

Holy Bible Nigerian Pidgin English

pcm

Afta all, Abraham go bi plenty pipol papa and I go bless evribody thru am.

Sammenlign

Udforsk Jenesis 18:18

4

Jenesis 18:23-24

Holy Bible Nigerian Pidgin English

pcm

Abraham go meet Oga God kon ask, “Yu won really distroy doz wey nor do bad with doz wey do bad? Wot of if pipol wey dey fear Yu rish fifty for dat town? Yu go distroy di whole town? Yu nor go bikos of di fifty pipol leave di town?

Sammenlign

Udforsk Jenesis 18:23-24

5

Jenesis 18:26

Holy Bible Nigerian Pidgin English

pcm

God ansa, “If I si fifty pipol for Sodom wey dey fear mi, I go bikos of dem nor distroy di town.”

Sammenlign

Udforsk Jenesis 18:26

Forrige Kapitel
Næste Kapitel
YouVersion

Opmuntrer og udfordrer dig til at søge intimitet med Gud hver dag.

Tjeneste

Om

Karrierer

Bliv frivillig

Blog

Presse

Nyttige links

Hjælp

Donér

Bibeloversættelser

Lydbibler

Bibelsprog

Dagens vers


Et digitalt ministerium af

Life.Church
Dansk

©2026 Life.Church / YouVersion

PrivatlivspolitikBetingelser
Procedure for offentliggørelse af sikkerhedssårbarheder
FacebookTwitterInstagramYouTubePinterest