የYouVersion አርማ
መጽሐፍ ቅዱስእቅዶችቪዲዮዎች
መተግበሪያውን ያግኙ
የቋንቋ መምረጫ
የፍለጋ አዶ

ከ{{ምዕራፍ}} ታዋቂ የመጽሐፍ ቅዱስ ጥቅሶች

1

Jenesis 11:6-7

Holy Bible Nigerian Pidgin English

pcm

so E kon sey, “If dem dey do dis as pipol wey dey speak one language, den nor-tin go stop dem for anytin wey dem won do. E nor go tey before, dem go fit do anytin wey dem wont! So make wi go down go skata dem kon mix dia language, so dat dem nor go undastand each oda.”

አወዳድር

{{ጥቅስ}} ያስሱ

2

Jenesis 11:4

Holy Bible Nigerian Pidgin English

pcm

Den dem sey, “Naw, make wi build one town wey go high rish di sky, so dat wi go make name for awasef, if not, wi go skata for evriwhere for di eart.”

አወዳድር

{{ጥቅስ}} ያስሱ

3

Jenesis 11:9

Holy Bible Nigerian Pidgin English

pcm

Dat na why dem koll di town, Babel, bikos God give dem difren language and from der, E skata dem for evriwhere for di world.

አወዳድር

{{ጥቅስ}} ያስሱ

4

Jenesis 11:1

Holy Bible Nigerian Pidgin English

pcm

From di biginnin wen di world start, evribody dey speak only one language.

አወዳድር

{{ጥቅስ}} ያስሱ

5

Jenesis 11:5

Holy Bible Nigerian Pidgin English

pcm

Den Oga God kom down kon si di town wey doz men dey build

አወዳድር

{{ጥቅስ}} ያስሱ

6

Jenesis 11:8

Holy Bible Nigerian Pidgin English

pcm

So di Oga God skata dem for evriwhere for di eart and dem kon stop to build di town.

አወዳድር

{{ጥቅስ}} ያስሱ

የቀድሞው ምዕራፍ
ቀጣይ ምዕራፍ
YouVersion

በየቀኑ ከእግዚአብሔር ጋር የቅርብ ግንኙነት እንዲኖርዎ እንዲፈልጉ የሚያበረታታዎ እና የሚሞግትዎ።

አገልግሎት

ስለ

ሙያዎች

በጎ ፈቃደኛ

ብሎግ

ተጫን / ይንኩት

ጠቃሚ ማስፈንጠሪያዎች

እገዛ

ልገሳ

የመጽሐፍ ቅዱስ እትሞች

የድምጽ መጽሐፍ ቅዱስ

የመጽሐፍ ቅዱስ ቋንቋዎች

የዕለቱ ጥቅስ


የዲጂታል አገልግሎት

Life.Church
English (US)

©2025 Life.Church / YouVersion

የግለሰብነት መመሪያ / የግለሰብ አቋም መመሪያውሎች
የተጋላጭነት ገለጻ ፕሮግራም
ፌስቡክትዊተርኢንስታግራምዩትዩብፒንትረስት

ቤት

መጽሐፍ ቅዱስ

እቅዶች

ቪዲዮዎች