YouVersion 標識
搜索圖示

Filippians 2:9-11

Filippians 2:9-11 PCM

Bikos of dis, God raiz am up kon gi-am di name wey big pass evry oda name, so dat wen dem koll Jesus name, evribody and evritin must knee down, weda dem dey heaven, eart or for under di eart and evry tongue go konfess sey, “Na Jesus Christ bi di Oga God.” Den all di glory go bi God own.

與 Filippians 2:9-11 相關的免費讀經計畫與靈修短文