YouVersion 標識
搜索圖示

Luke Introdushon

Introdushon
Na Luke, one medical doctor wey bi Paul ko-worker, naim rite dis book and Acts of Apostles. Di two books tok di same story about how God first invite Israel pipol and den di whole world sey make dem follow Jesus. Na to Teofilus, one rich man wey bi Christian, naim Luke rite di book. Dis book dey difren from di oda gospel dem. Luke won shew sey Jesus nor only kom save Israel pipol, E also won save oda pipol for di whole world.

目前選定:

Luke Introdushon: pcm

醒目顯示

分享

複製

None

想要在所有設備上保存你的醒目顯示嗎? 註冊或登入