1
Mark 5:34
Holy Bible Nigerian Pidgin English
pcm
So Jesus tell am, “My pikin, yor faith don make yu well. Make peace follow yu and make yu well finish.”
對照
探尋 Mark 5:34
2
Mark 5:25-26
E get one woman among dem wey don dey mestrate for twelf years naw. Dis woman don sofa well-well for many doctor hand and e don spend all di money wey e get, but instead of am towel, di sickness kon dey worse more-more.
探尋 Mark 5:25-26
3
Mark 5:29
At wons, di blood kon stop and e feel am for en body sey e don well.
探尋 Mark 5:29
4
Mark 5:41
Den e whole di pikin hand small-small kon tell am, “Talita kumi,” wey mean “Small girl, get up.”
探尋 Mark 5:41
5
Mark 5:35-36
As Jesus still dey tok, pipol from Jairus house waka kom tell Jairus sey, “Yor dota don die. Why yu still dey worry di tisha?” Jesus nor listin to dem, but e kon tell di man, “Make yu nor fear, but make yu just bilive.”
探尋 Mark 5:35-36
6
Mark 5:8-9
(Bikos Jesus don tell di demon before sey, “Komot from dat man body!”) Jesus ask am, “Wetin bi yor name?” E ansa, “My name na ‘Legion,’ bikos wi plenty.”
探尋 Mark 5:8-9
首頁
聖經
計畫
視訊