Romans 3:10-12

Romans 3:10-12 PCM

Just as God word sey, “Nobody dey raitious. Nobody dey wey wise or undastand God. Evribody don turn leave God, all of dem don bi yeye for God eye. Nobody dey do wetin good at-all.