Romans 10:11-13

Romans 10:11-13 PCM

Bikos God word sey, “Anybody wey bilive am, nor go shame.” Jew and Gentile pipol nor dey difren for God eye and E dey bless evribody wey dey pray to am, bikos E go save doz wey dey koll en name.