Romans 1:22-23

Romans 1:22-23 PCM

Even doh dem tink sey dem wise, dem bi fools; bikos instead make dem woship God wey dey heaven, dem kon dey woship image wey dem mold or karve like pesin, bird, animal or snake.