Matiu 15:18-19
Matiu 15:18-19 PCM
But di tins wey dey kom out from pesin mout, dey kom from en heart and na dis tins dey make di pesin dirty. Na from pesin heart bad-bad tins dey kom out and na dis tins dey make dem kill; sleep with who dem nor marry; tif; lie and judge pesin for en back.