Efesians 5:1-2
Efesians 5:1-2 PCM
So, make una dey bihave like shidren wey God love well-well. Make wi love one anoda, just as Christ love and sakrifice ensef as ofrin wey get betta smell to God, bikos of us.