Kolossians 3:9-10

Kolossians 3:9-10 PCM

Since una don kill una old sef and di tins wey una dey do before, make una nor dey lie give each oda. Make una wear di new pesin, so dat una go dey new as una dey learn to know and bi like di Pesin wey kreate una.

与Kolossians 3:9-10相关的免费读经计划和灵修短文