Acts 13:2-3

Acts 13:2-3 PCM

As dem dey fast and woship God, di Holy Spirit kon tell dem, “Make una separate Banabas and Saul for di work wey I wont make dem do.” Afta dem don fast and pray finish, dem pray for Banabas and Saul kon send dem go.

与Acts 13:2-3相关的免费读经计划和灵修短文