1 Timoti 2:5-6

1 Timoti 2:5-6 PCM

Bikos na only one God dey and na Jesus Christ wey kom as human being, bi di pesin wey dey bring God and human being togeda. E die so dat evribody go dey free. Na dis message God go give di world, wen di time don rish.