1 Korintians 12:8-10

1 Korintians 12:8-10 PCM

Some among us dey fit speak with wisdom and odas with knowledge, but na di same Spirit dey give us all dis gifts. To oda pipol, di Spirit dey give dem faith or di pawa to heal sick pipol. Di Spirit dey give odas di pawa to do mirakle and e make some pipol profets and some dey fit know wen God Spirit dey among us. Odas dey tok with difren-difren language and some among us go tell una wetin di tins wey dem dey tok, mean.