YouVersion 标志
圣经计划视频
获取软件
选择语言
搜索图标

Matiu 22 的热门经文

1

Matiu 22:37-39

Holy Bible Nigerian Pidgin English

pcm

Jesus ansa, “Make pesin love God with all en heart, with all en soul and with all en mind. Na dis bi di first kommandment and naim big pass. Di sekond one bi like di first one: ‘Make pesin love en neighbour as e love ensef.’

对照

探索 Matiu 22:37-39

2

Matiu 22:40

Holy Bible Nigerian Pidgin English

pcm

Na dis two kommandments, Moses Law and wetin di profets tish, dey follow.”

对照

探索 Matiu 22:40

3

Matiu 22:14

Holy Bible Nigerian Pidgin English

pcm

“Na only few pipol God choose from di many wey e koll.”

对照

探索 Matiu 22:14

4

Matiu 22:30

Holy Bible Nigerian Pidgin English

pcm

For resureshon day, pipol nor dey marry or give woman out for marriage, bikos dem go bi like angel for heaven.

对照

探索 Matiu 22:30

5

Matiu 22:19-21

Holy Bible Nigerian Pidgin English

pcm

Make una show mi di money wey una dey take pay tax.” So dem bring di money kom. Jesus ask dem, “Wish pesin face and name dem stamp put for di money?” Dem ansa, “Na Caesar own.” Jesus kon tell dem, “Den, make una give Caesar wetin bi Caesar own and give God, wetin bi God own.”

对照

探索 Matiu 22:19-21

上一章
下一章
YouVersion

我们要鼓励、挑战你每天亲近上帝。

事工

关于我们

就职机会

义工

博客

新闻区

有用链接

帮助

捐赠

圣经译本

音频圣经

译本语言

今日经文


此数字事工属于

Life.Church
English (US)

©2025 Life.Church / YouVersion

隐私政策使用条款
漏洞披露方案
FacebookTwitterInstagramYouTubePinterest

主页

圣经

计划

视频