1
Matiu 18:20
Holy Bible Nigerian Pidgin English
pcm
Anywhere two or three pipol gada for my name, I go dey der with dem.”
对照
探索 Matiu 18:20
2
Matiu 18:19
“Again, I tell una true word, if two of una for dis world gri and pray for anytin, my Papa for heaven go do am for una.
探索 Matiu 18:19
3
Matiu 18:2-3
Jesus kon koll one pikin stand for dia front, den e ansa, “I tell una true word, unless una bi like small pikin, una nor go fit enter God Kingdom!
探索 Matiu 18:2-3
4
Matiu 18:4
Anybody wey bring ensef down like dis small pikin, naim big pass for God Kingdom.
探索 Matiu 18:4
5
Matiu 18:5
“Anybody wey welkom one pikin like dis one for my name, welkom mi.
探索 Matiu 18:5
6
Matiu 18:18
“I tell una true word, anytin wey una take prayer tie for eart, God go tie am for heaven and anytin wey una take prayer luz for eart, God go luz am for heaven.
探索 Matiu 18:18
7
Matiu 18:35
“So, na like dis too my Papa for heaven go do una, if una nor forgive una brodas from una heart.”
探索 Matiu 18:35
8
Matiu 18:6
But if pesin make one of dis small shidren wey bilive mi kommit sin, e betta make dem tie grindin stone for en neck, make e for sink inside river.
探索 Matiu 18:6
9
Matiu 18:12
“Wetin yu tink? If pesin get hundred sheep and one waka lost, e nor go leave di ninty-nine for di bush go find di one wey lost?
探索 Matiu 18:12
主页
圣经
计划
视频