YouVersion 标志
圣经计划视频
获取软件
选择语言
搜索图标

2 Timoti 3 的热门经文

1

2 Timoti 3:16-17

Holy Bible Nigerian Pidgin English

pcm

Evry word wey dey Bible, kom from God and dem dey good to tish us di trut and to know di tins wey dey wrong for awa life. God word dey korrect us wen wi dey wrong and e dey tish us to do good tins, so dat as wi dey do God work, wi go fit do am well and wi go get evritin wey wi nid to take do good tins.

对照

探索 2 Timoti 3:16-17

2

2 Timoti 3:1-5

Holy Bible Nigerian Pidgin English

pcm

Make yu undastand sey, for di last days before dis world go end, tins go hard well-well. Pipol go dey tink of diasef alone; dey like money; dey boast; dey karry body up; dey tok bad about God; dey disobey dia papa and mama and dem nor dey tank even pipol wey do good for dem. Dem nor get love or forgivenes; dem go dey gossip odas and nor fit kontrol diasef. Dem go dey wiked and hate wetin good. Dem go betray dia friends; dey do tins before dem tink; dey feel sey dem dey important and dem go love enjoyment pass God. If yu look dem well-well, dem bi like God pipol, but dem don rijet God pawa. So make yu run from dis kind pipol.

对照

探索 2 Timoti 3:1-5

上一章
下一章
YouVersion

我们要鼓励、挑战你每天亲近上帝。

事工

关于我们

就职机会

义工

博客

新闻区

有用链接

帮助

捐赠

圣经译本

音频圣经

译本语言

今日经文


此数字事工属于

Life.Church
English (US)

©2025 Life.Church / YouVersion

隐私政策使用条款
漏洞披露方案
FacebookTwitterInstagramYouTubePinterest

主页

圣经

计划

视频