Matiu 28:19-20
Matiu 28:19-20 PCM
So make una go make pipol my disciples for di whole world, dey baptize dem with di Papa, di Pikin and di Holy Spirit name, dey tish dem to do evritin wey I tish una. I go always dey with una until di world go end.”