Luke 5:5-6
Luke 5:5-6 PCM
Simon ansa, “Oga God, wi dey here from nite till day break and wi nor katch anytin. But as yu tok, wi go trow awa net inside wota.” So, dem trow dia net inside wota and dem katch many fish sotey dia net kon start to tear.