Luke 4:5-8
Luke 4:5-8 PCM
Den devil take Jesus go on-top one mountin kon show am all di kingdom wey dey dis world. Den e tell am, “I go give yu all dis place and all di honor wey follow am as yor kingdom, bikos dem don gi-am to mi and I fit gi-am to anybody wey I wont. So, if yu bow down woship mi, I go give yu evritin.” Jesus ansa, “God word sey, ‘Na only God yu must woship and serve.’ ”