John Introdushon
Introdushon
Na John wey bi Jesus Christ disciple naim rite dis book. E rite am to tell pipol sey, God love evribody for di world and na dis love make am send en Son, Jesus Christ kom, so dat anybody wey go bilive am go get everlastin life (3:16). Na John gospel tell di story about how God kreate world from di beginin, before e tok about how pipol go fit know God and di blessing wey pipol wey follow God go get. For di end, John kon declare, “But dis tins wey dem rite so, na make una for bilive sey na Jesus bi di Christ and naim bi Man Pikin and if una bilive am, una go get life thru en name” (20:21).
Àwon tá yàn lọ́wọ́lọ́wọ́ báyìí:
John Introdushon: pcm
Ìsàmì-sí
Pín
Daako

Ṣé o fẹ́ fi àwọn ohun pàtàkì pamọ́ sórí gbogbo àwọn ẹ̀rọ rẹ? Wọlé pẹ̀lú àkántì tuntun tàbí wọlé pẹ̀lú àkántì tí tẹ́lẹ̀
© 2019, Wycliffe Bible Translators, Inc. in cooperation with The Nigerian Pidgin Translation Committee

: