1
Luke 9:23
Holy Bible Nigerian Pidgin English
pcm
So Jesus tell all of dem, “If pesin won follow mi, e must forget ensef, karry en cross evriday, dey follow mi.
Ṣe Àfiwé
Ṣàwárí Luke 9:23
2
Luke 9:24
Bikos anybody wey won save en life, go luz am and anybody wey luz en life bikos of mi, go save am.
Ṣàwárí Luke 9:24
3
Luke 9:62
Jesus tell am, “Pesin wey put hand for dis work, den e kon dey look back, nor get part for God Kingdom.”
Ṣàwárí Luke 9:62
4
Luke 9:25
Wetin pesin go gain if e get di whole world, but e luz en soul?
Ṣàwárí Luke 9:25
5
Luke 9:26
Anybody wey dey shame for mi and my word, Man Pikin go shame for am wen e go kom back for en glory and di glory wey en Papa and di angels get.
Ṣàwárí Luke 9:26
6
Luke 9:58
Jesus kon tell am, “Rabbits get whole, birds get nest, but Man Pikin nor get anywhere to put en head!”
Ṣàwárí Luke 9:58
7
Luke 9:48
kon tell dem, “Anybody wey welkom dis small pikin bikos of mi, don welkom mi and anybody wey welkom mi, don welkom God wey send mi, bikos di pesin wey small pass among una, na-im big pass for God Kingdom.”
Ṣàwárí Luke 9:48
Ilé
Bíbélì
Àwon ètò
Àwon Fídíò