Àmì-ìdánimọ̀ YouVersion
BíbélìÀwon ètòÀwon Fídíò
Gba ohun èlò náà
Àṣàyàn Èdè
Ṣe Àwárí

Àwọn Ẹsẹ Bíbélì Tí Ọ̀pọ̀ Èèyàn Mọ John 5

1

John 5:24

Holy Bible Nigerian Pidgin English

pcm

“I tell una true word, di pesin wey take wetin I tok and bilive sey na di Papa send mi, go get life wey nor dey end and e nor go enter hell-fire, but e go get life wey nor dey end.

Ṣe Àfiwé

Ṣàwárí John 5:24

2

John 5:6

Holy Bible Nigerian Pidgin English

pcm

Wen Jesus si am liedan for der, e kon know sey di man neva fit waka for long time. So, Jesus kon ask am, “Yu won waka?”

Ṣe Àfiwé

Ṣàwárí John 5:6

3

John 5:39-40

Holy Bible Nigerian Pidgin English

pcm

Una dey read God word well-well, bikos una bilive sey na wetin una read, go give una life wey nor dey end and na dis same word dey tok about mi, but una nor ready to kom meet mi, so dat una go get life wey nor dey end.

Ṣe Àfiwé

Ṣàwárí John 5:39-40

4

John 5:8-9

Holy Bible Nigerian Pidgin English

pcm

Jesus tell am, “Make yu get up! Karry yor mat make yu bigin waka.” At wons, di man get up, karry en mat kon bigin waka. (Dat day na Sabat).

Ṣe Àfiwé

Ṣàwárí John 5:8-9

5

John 5:19

Holy Bible Nigerian Pidgin English

pcm

Naim Jesus ansa dem, “Make I tell una true word, di Pikin nor fit do anytin with en own mind, escept di tins wey e si en Papa dey do. And na anytin wey e si en Papa dey do, naim e dey do too.

Ṣe Àfiwé

Ṣàwárí John 5:19

Àwọn ètò kíkà ọ̀fé àti àyọkà tó ní ṣe pẹ̀lú John 5

Abala Tó Kọjá
Abala tí ó Kàn
YouVersion

Ńgbà ọ́ níyànjú ó ṣì ń pè ọ́ níjà láti súnmọ́ Ọlọ́run lójoojúmọ́.

Iṣẹ́ Ìránṣẹ́

Nípaa

Àwọn iṣẹ́

Oluyọọda

Blọ́ọ̀gì

Tè

Àwọn ojú-ìwé tí ó wúlò

Ìrànlọ́wọ́

Fifún ni

Àwon Èyà Bíbélì

Àwọn Bíbélì àfetígbọ́

Àwọn Èdè Bíbélì

Ẹsẹ̀ Bíbélì t'Òní


Isẹ́ Ìránṣẹ́ orí ẹ̀rọ ìgbàlódé

Life.Church
English (US)

©2025 Life.Church / YouVersion

Ìṣe ìdá kọ́ńkó̩Àwon àdéhùn
Ètò Ìpolongo Àwọn Àìléwu
FacebookTwitterInstagramYouTubePinterest

Ilé

Bíbélì

Àwon ètò

Àwon Fídíò