YouVersion Logo
بائبلمطالعاتی منصوبہVideos
اپلی کیشن حاصل کریں
زبان کا انتخاب کنندہ
تلاش

Romans 15 سے مشہور بائبلی آیات

1

Romans 15:13

Holy Bible Nigerian Pidgin English

pcm

I pray make God wey dey give hope, bless una with joy and peace bikos of una faith. So make di Holy Spirit pawa full una body with faith.

موازنہ

تلاش Romans 15:13

2

Romans 15:4

Holy Bible Nigerian Pidgin English

pcm

Bikos evritin wey dem rite from biginnin, na to tish, enkourage and give us hope.

موازنہ

تلاش Romans 15:4

3

Romans 15:5-6

Holy Bible Nigerian Pidgin English

pcm

So, I pray sey, God wey dey give konfort and patient, go help una live for peace with one anoda as una dey follow Jesus Christ, so dat as una dey togeda, una go fit use one vois praiz God, wey bi awa Oga God Jesus Christ, Papa.

موازنہ

تلاش Romans 15:5-6

4

Romans 15:7

Holy Bible Nigerian Pidgin English

pcm

So make una asept one anoda just as Christ asept una, so dat God go get all di glory.

موازنہ

تلاش Romans 15:7

5

Romans 15:2

Holy Bible Nigerian Pidgin English

pcm

Make wi tink of tins wey good for dem, den do wetin go make dem grow.

موازنہ

تلاش Romans 15:2

اس Romans 15 کے مطابق مفت مطالعاتی منصوبے اور عقیدت بھرے پیغام

پچھلا باب
اگلا باب
YouVersion

آپ کو ہر روز خدا کے ساتھ قربت حاصل کرنے کی ترغیب دینا اور چیلنج کرنا۔.

خدمت

بارے میں

آسامیاں

رضاکار

Blog

Press

Useful Links

مدد

ہدیہ دیں

بائبل ورژن

Audio Bibles

بائبل کی زبانیں

آج کی آیت


کی ایک ڈیجیٹل خدمت

Life.Church
اردو

©2026 Life.Church / YouVersion

Privacy Policyشرائط
حساس کا انکشاف کرنے والا عمل
FacebookTwitterInstagramیوٹیوبپنٹیرسٹ