YouVersion Logo
بائبلمطالعاتی منصوبہVideos
اپلی کیشن حاصل کریں
زبان کا انتخاب کنندہ
تلاش

Acts 26 سے مشہور بائبلی آیات

1

Acts 26:17-18

Holy Bible Nigerian Pidgin English

pcm

I go save yu from yor own pipol and from Gentile pipol wey I dey send yu go meet, so dat yu go open dia eyes make dem for waka komot from darkness enter lite. Make dem komot from Satan hand, go meet God, so dat God go forgive dem dia sins and dem go follow di pipol wey God don make klean, bikos dem bilive am.’

موازنہ

تلاش Acts 26:17-18

2

Acts 26:16

Holy Bible Nigerian Pidgin English

pcm

But make yu get up, bikos I don show mysef to yu and don choose yu as my savant and witness to di tins wey yu don si and di ones wey I go show yu.

موازنہ

تلاش Acts 26:16

3

Acts 26:15

Holy Bible Nigerian Pidgin English

pcm

So I ask am, ‘Oga God! Who yu bi?’ God ansa, ‘I bi Jesus Christ wey yu dey ponish.

موازنہ

تلاش Acts 26:15

4

Acts 26:28

Holy Bible Nigerian Pidgin English

pcm

Agrippa ask Paul, “So yu tink sey just naw-naw, yu fit turn mi to Christian?”

موازنہ

تلاش Acts 26:28

پچھلا باب
اگلا باب
YouVersion

آپ کو ہر روز خدا کے ساتھ قربت حاصل کرنے کی ترغیب دینا اور چیلنج کرنا۔.

خدمت

بارے میں

آسامیاں

رضاکار

Blog

Press

Useful Links

مدد

ہدیہ دیں

بائبل ورژن

Audio Bibles

بائبل کی زبانیں

آج کی آیت


کی ایک ڈیجیٹل خدمت

Life.Church
اردو

©2026 Life.Church / YouVersion

Privacy Policyشرائط
حساس کا انکشاف کرنے والا عمل
FacebookTwitterInstagramیوٹیوبپنٹیرسٹ