YouVersion Logo
بائبلمطالعاتی منصوبہVideos
اپلی کیشن حاصل کریں
زبان کا انتخاب کنندہ
تلاش

Acts 25 سے مشہور بائبلی آیات

1

Acts 25:6-7

Holy Bible Nigerian Pidgin English

pcm

Festus nor stay rish eight or ten days wen e go Caesaria and di next day, e sidan for di judgement seat kon give orda sey make dem bring Paul kom. Wen Paul rish der, di Jew pipol wey kom from Jerusalem kon stand round am, dey akuiz am sey e kommit sin wey dem nor fit show.

موازنہ

تلاش Acts 25:6-7

2

Acts 25:8

Holy Bible Nigerian Pidgin English

pcm

Paul defend ensef sey, “I nor kommit any offence against di Jew law or di temple or against Caesar.”

موازنہ

تلاش Acts 25:8

اس Acts 25 کے مطابق مفت مطالعاتی منصوبے اور عقیدت بھرے پیغام

پچھلا باب
اگلا باب
YouVersion

آپ کو ہر روز خدا کے ساتھ قربت حاصل کرنے کی ترغیب دینا اور چیلنج کرنا۔.

خدمت

بارے میں

آسامیاں

رضاکار

Blog

Press

Useful Links

مدد

ہدیہ دیں

بائبل ورژن

Audio Bibles

بائبل کی زبانیں

آج کی آیت


کی ایک ڈیجیٹل خدمت

Life.Church
اردو

©2026 Life.Church / YouVersion

Privacy Policyشرائط
حساس کا انکشاف کرنے والا عمل
FacebookTwitterInstagramیوٹیوبپنٹیرسٹ