1
1 Samuel 24:5-6
Holy Bible Nigerian Pidgin English
pcm
Leta, David mind kon dey judge am, bikos e kut Saul klot, so e kon tell en men, “Make God nor let mi do bad tin to my oga, di king wey E choose. Afta all, na God choose am.”
ႏွိုင္းယွဥ္
1 Samuel 24:5-6ရွာေဖြေလ့လာလိုက္ပါ။
2
1 Samuel 24:7
David beg en men with di words wey e tok, so dem nor kon do King Saul anytin. But wen Saul don komot from di rock kon bigin go
1 Samuel 24:7ရွာေဖြေလ့လာလိုက္ပါ။
ပင္မစာမ်က္ႏွာ
သမၼာက်မ္းစာ
အစီအစဥ္မ်ား
ဗီဒီယိုမ်ား