1
1 Samuel 23:16-17
Holy Bible Nigerian Pidgin English
pcm
Den Saul pikin Jonatan go meet David for Horesh kon tell am, “God go always guide yu.” E tell am, “Make yu nor fear, bikos my papa hand nor go fit tosh yu at-all. Yu go rule Israel and I go dey by yor side. Even my papa know sey na so e go bi.”
ႏွိုင္းယွဥ္
1 Samuel 23:16-17ရွာေဖြေလ့လာလိုက္ပါ။
2
1 Samuel 23:14
David kon hide for di hill near Zif desert. Saul dey find David, but God nor let am katch am.
1 Samuel 23:14ရွာေဖြေလ့လာလိုက္ပါ။
ပင္မစာမ်က္ႏွာ
သမၼာက်မ္းစာ
အစီအစဥ္မ်ား
ဗီဒီယိုမ်ား