Romans 5:1-2

Romans 5:1-2 PCM

Since faith don make us dey good for God eye, wi don get peace thru awa Oga God Jesus Christ. Na faith e take buy us so dat wi go enter God grace, di place where wi dey naw. So wi fit boast with God glory wey wi dey enjoy.

Imaj Vèsè pou Romans 5:1-2

Romans 5:1-2 - Since faith don make us dey good for God eye, wi don get peace thru awa Oga God Jesus Christ. Na faith e take buy us so dat wi go enter God grace, di place where wi dey naw. So wi fit boast with God glory wey wi dey enjoy.