Acts 7:59-60

Acts 7:59-60 PCM

As dem dey stone Stefen, e kon pray, “Oga God, Jesus Christ, make yu receive my spirit.” So e fall for groun kon shaut, “My Papa, abeg, make yu nor kount dis sin against dem.” Wen e tok so finish, e kon die.