Logo YouVersion
BibPlan yoVideyo
Pran aplikasyon an
Seleksyone Lang
Chache Icon

Vèsè popilè nan Bib la ki soti nan Romans 16

1

Romans 16:20

Holy Bible Nigerian Pidgin English

pcm

And God wey dey give peace, go soon distroy Satan for una. Make awa Oga God Jesus Christ grace dey with una.

Konpare

Eksplore Romans 16:20

2

Romans 16:17

Holy Bible Nigerian Pidgin English

pcm

Naw, my brodas and sistas, I dey beg una, make una know di pipol wey dey kause wahala and oppoz di tishing wey una don learn from us. Den make una nor go near dem!

Konpare

Eksplore Romans 16:17

3

Romans 16:18

Holy Bible Nigerian Pidgin English

pcm

Bikos dis kind pipol nor dey serve awa Oga God Jesus Christ, but na dia belle dem dey kare for. With dia sweet and wayo mout, dem go praiz and deceive pipol wey nor wise.

Konpare

Eksplore Romans 16:18

4

Romans 16:25-27

Holy Bible Nigerian Pidgin English

pcm

Make wi praiz God, bikos e don make una strong thru dis Good News wey I dey prish about en pikin, Jesus Christ. For many years naw, dem keep dis message for sekret, but naw, dem don tok am at last. God wey nor dey die, kommand en profets make dem rite about di Good News, so dat pipol for evriwhere, go obey am and get faith. Naw, wi dey praiz di only God wey dey wise forever, bikos of Jesus Christ! Amen.

Konpare

Eksplore Romans 16:25-27

Plan lekti ak devosyon gratis yo ki gen rapò ak Romans 16

Chapit Avan yo
Chapit suivan
YouVersion

Ankouraje ak defi pou w chèche entimite ak Bondye chak jou.

Ministè

Apwopo

Karyè yo

Volontè

Blòg

Peze

Lyen itil yo

Ed

Fè yon don

Vèsyon Bib yo

Odyo Bib yo

Diferan Lang yo nan Bib la

Vèsè Jodi a


Yon Ministè Digital nan

Life.Church
Kreyòl Ayisyen

©2026 Life.Church / YouVersion

Politik PriveTèm yo
Pwogram Divilgasyon Vilnerabilite
FacebookTwitterInstagramYouTubePinterest