Logo YouVersion
BibPlan yoVideyo
Pran aplikasyon an
Seleksyone Lang
Chache Icon

Vèsè popilè nan Bib la ki soti nan Romans 11

1

Romans 11:36

Holy Bible Nigerian Pidgin English

pcm

Bikos na God kreate evritin and na thru am evritin dey. Make praiz bi en own forever and ever! Amen.

Konpare

Eksplore Romans 11:36

2

Romans 11:33

Holy Bible Nigerian Pidgin English

pcm

Who fit know how God big rish? Who fit know how God wisdom and undastandin bi? Who fit esplain why God dey do wetin E dey do!

Konpare

Eksplore Romans 11:33

3

Romans 11:34

Holy Bible Nigerian Pidgin English

pcm

Na who know wetin dey God mind? Who go fit advise God?

Konpare

Eksplore Romans 11:34

4

Romans 11:5-6

Holy Bible Nigerian Pidgin English

pcm

Na so e bi naw too, some Israel pipol still dey woship God bikos of en grace. If na by grace God choose dem, dat mean sey, nor bi by pesin pawa: Bikos if na by pesin pawa, den grace nor mean anytin again.

Konpare

Eksplore Romans 11:5-6

5

Romans 11:17-18

Holy Bible Nigerian Pidgin English

pcm

Gentile pipol, una bi like branches wey dem add join olive tree. Una don take di place for some branches wey God first kut komot. So una dey enjoy di blessings, wey di rut dey give. So make una nor boast, but make una remember sey, nor bi una dey make di rut stand, but na di rut dey support una.

Konpare

Eksplore Romans 11:17-18

Plan lekti ak devosyon gratis yo ki gen rapò ak Romans 11

Chapit Avan yo
Chapit suivan
YouVersion

Ankouraje ak defi pou w chèche entimite ak Bondye chak jou.

Ministè

Apwopo

Karyè yo

Volontè

Blòg

Peze

Lyen itil yo

Ed

Fè yon don

Vèsyon Bib yo

Odyo Bib yo

Diferan Lang yo nan Bib la

Vèsè Jodi a


Yon Ministè Digital nan

Life.Church
Kreyòl Ayisyen

©2026 Life.Church / YouVersion

Politik PriveTèm yo
Pwogram Divilgasyon Vilnerabilite
FacebookTwitterInstagramYouTubePinterest