Logo YouVersion
BibPlan yoVideyo
Pran aplikasyon an
Seleksyone Lang
Chache Icon

Vèsè popilè nan Bib la ki soti nan John 17

1

John 17:17

Holy Bible Nigerian Pidgin English

pcm

Make yu protet dem with di trut, bikos na yor word bi di trut.

Konpare

Eksplore John 17:17

2

John 17:3

Holy Bible Nigerian Pidgin English

pcm

Life wey nor dey end, dis na wetin e mean, ‘Na make pipol know yu wey bi di only true God and Jesus Christ, wey yu send.’

Konpare

Eksplore John 17:3

3

John 17:20-21

Holy Bible Nigerian Pidgin English

pcm

I nor dey pray for dem alone, but I also dey pray for oda pipol wey go bilive mi thru di word wey dem go tok about mi. Papa, I dey pray, so dat all of dem go get one mind, just as mi and yu bi one. I still dey pray make dem dey with us, so dat di world go bilive sey na yu send mi.

Konpare

Eksplore John 17:20-21

4

John 17:15

Holy Bible Nigerian Pidgin English

pcm

I nor sey make yu remove dem from di world, but make yu protet dem from di devil.

Konpare

Eksplore John 17:15

5

John 17:22-23

Holy Bible Nigerian Pidgin English

pcm

I don give dem di honor wey yu give mi, so dat dem go bi one just as wi bi one: I dey with dem and yu dey with mi, so dat dem go really bi one, just as wi bi one and di world go know sey na yu send mi and yu love dem, as yu love mi.

Konpare

Eksplore John 17:22-23

Plan lekti ak devosyon gratis yo ki gen rapò ak John 17

Chapit Avan yo
Chapit suivan
YouVersion

Ankouraje ak defi pou w chèche entimite ak Bondye chak jou.

Ministè

Apwopo

Karyè yo

Volontè

Blòg

Peze

Lyen itil yo

Ed

Fè yon don

Vèsyon Bib yo

Odyo Bib yo

Diferan Lang yo nan Bib la

Vèsè Jodi a


Yon Ministè Digital nan

Life.Church
Kreyòl Ayisyen

©2026 Life.Church / YouVersion

Politik PriveTèm yo
Pwogram Divilgasyon Vilnerabilite
FacebookTwitterInstagramYouTubePinterest