Logo YouVersion
BibPlan yoVideyo
Pran aplikasyon an
Seleksyone Lang
Chache Icon

Vèsè popilè nan Bib la ki soti nan Acts 28

1

Acts 28:31

Holy Bible Nigerian Pidgin English

pcm

kon dey tell dem about God Kingdom. E tish dem with strong heart about Oga God Jesus Christ and nobody fit stop am.

Konpare

Eksplore Acts 28:31

2

Acts 28:5

Holy Bible Nigerian Pidgin English

pcm

But Paul shake di snake komot from en hand enter di fire and nor-tin do am at-all.

Konpare

Eksplore Acts 28:5

3

Acts 28:26-27

Holy Bible Nigerian Pidgin English

pcm

sey, “ ‘Una go meet and tell dis pipol sey, “Una go dey hear, but una nor go undastand, una go dey look, but una nor go fit si. Una heart nor dey undastand and una ear nor dey hear well again. Devil don klose una eye, make una nor for fit si; hear with una ears or undastand with una heart, so dat una nor go fit turn kom meet God, make E for heal una.” ’

Konpare

Eksplore Acts 28:26-27

Plan lekti ak devosyon gratis yo ki gen rapò ak Acts 28

Chapit Avan yo
Chapit suivan
YouVersion

Ankouraje ak defi pou w chèche entimite ak Bondye chak jou.

Ministè

Apwopo

Karyè yo

Volontè

Blòg

Peze

Lyen itil yo

Ed

Fè yon don

Vèsyon Bib yo

Odyo Bib yo

Diferan Lang yo nan Bib la

Vèsè Jodi a


Yon Ministè Digital nan

Life.Church
Kreyòl Ayisyen

©2026 Life.Church / YouVersion

Politik PriveTèm yo
Pwogram Divilgasyon Vilnerabilite
FacebookTwitterInstagramYouTubePinterest