YouVersion-logo
BibelLæseplanerVideoer
Download appen
Sprogvælger
Søgeikon

Populære bibelvers fra Jenesis 4

1

Jenesis 4:7

Holy Bible Nigerian Pidgin English

pcm

“Nor bi true sey if yu do wetin dey write, body go sweet yu? But if yu nor do wetin dey write, dat mean sey sin dey knock for yor door, bikos e won rule yu, but make yu nor allow am.”

Sammenlign

Udforsk Jenesis 4:7

2

Jenesis 4:26

Holy Bible Nigerian Pidgin English

pcm

Seth too kon born boy and en name na Enosh. From dat time, pipol kon start to woship Oga God.

Sammenlign

Udforsk Jenesis 4:26

3

Jenesis 4:9

Holy Bible Nigerian Pidgin English

pcm

Den Oga God ask Kain, “Where yor broda dey?” Kain ansa, “I nor know! Na mi dey keep my broda?”

Sammenlign

Udforsk Jenesis 4:9

4

Jenesis 4:10

Holy Bible Nigerian Pidgin English

pcm

But di Oga God sey, “Wetin yu don do so? Yor broda blood dey kry from groun kon meet mi!

Sammenlign

Udforsk Jenesis 4:10

5

Jenesis 4:15

Holy Bible Nigerian Pidgin English

pcm

But di Oga God kon sey, “Okay, if anybody kill Kain, seven pesin go die too from en family.” Den di Oga God kon put one special mark for en head, so dat anybody wey si am, nor go kill-am.

Sammenlign

Udforsk Jenesis 4:15

Gratis læseplaner og andagter relateret til Jenesis 4

Forrige Kapitel
Næste Kapitel
YouVersion

Opmuntrer og udfordrer dig til at søge intimitet med Gud hver dag.

Tjeneste

Om

Karrierer

Bliv frivillig

Blog

Presse

Nyttige links

Hjælp

Donér

Bibeloversættelser

Lydbibler

Bibelsprog

Dagens vers


Et digitalt ministerium af

Life.Church
Dansk

©2026 Life.Church / YouVersion

PrivatlivspolitikBetingelser
Procedure for offentliggørelse af sikkerhedssårbarheder
FacebookTwitterInstagramYouTubePinterest