YouVersion-logo
BibelLæseplanerVideoer
Download appen
Sprogvælger
Søgeikon

Populære bibelvers fra Jenesis 35

1

Jenesis 35:11-12

Holy Bible Nigerian Pidgin English

pcm

Den God tell am, “Na mi bi di God wey get pawa. Yu go dey fruitful and yor propaty go plenty! One nashon; even many nashon go kom from yu and kings go dey join yor shidren-shidren! Di land wey I give Abraham and Isaak, I go gi-am to yu and yor shidren-shidren.”

Sammenlign

Udforsk Jenesis 35:11-12

2

Jenesis 35:3

Holy Bible Nigerian Pidgin English

pcm

Naw, make wi dey go Bethel. Den I go build altar for God wey dey ansa mi wen I dey trobol and E always dey with mi for anywhere wey I dey go.”

Sammenlign

Udforsk Jenesis 35:3

3

Jenesis 35:10

Holy Bible Nigerian Pidgin English

pcm

God tell am, “Yor name na Jakob, but pipol nor go koll yu Jakob again; na Israel dem go dey koll yu.” So, God koll am Israel.

Sammenlign

Udforsk Jenesis 35:10

4

Jenesis 35:2

Holy Bible Nigerian Pidgin English

pcm

So Jakob tell en hold family and doz wey dey with am sey, “Make una skata all di oda gods wey dey with una. Make una go wosh unasef kon shange una klot.

Sammenlign

Udforsk Jenesis 35:2

5

Jenesis 35:1

Holy Bible Nigerian Pidgin English

pcm

Den God tell Jakob, “Make yu go Bethel go stay. Make yu build one altar for God for where E for appear to yu wen yu dey run from Esau yor broda.”

Sammenlign

Udforsk Jenesis 35:1

6

Jenesis 35:18

Holy Bible Nigerian Pidgin English

pcm

As Rashel dey breath like who won die, e kon koll di pikin Ben Oni. But Israel koll am Benjamin.

Sammenlign

Udforsk Jenesis 35:18

Forrige Kapitel
Næste Kapitel
YouVersion

Opmuntrer og udfordrer dig til at søge intimitet med Gud hver dag.

Tjeneste

Om

Karrierer

Bliv frivillig

Blog

Presse

Nyttige links

Hjælp

Donér

Bibeloversættelser

Lydbibler

Bibelsprog

Dagens vers


Et digitalt ministerium af

Life.Church
Dansk

©2026 Life.Church / YouVersion

PrivatlivspolitikBetingelser
Procedure for offentliggørelse af sikkerhedssårbarheder
FacebookTwitterInstagramYouTubePinterest