YouVersion-logo
BibelLæseplanerVideoer
Download appen
Sprogvælger
Søgeikon

Populære bibelvers fra Jenesis 27

1

Jenesis 27:28-29

Holy Bible Nigerian Pidgin English

pcm

Make God give yu di dew from di sky and di good tins wey dey di eart, plus many korn and wine. Pipol go serve yu and nashons go bow to yu. Na yu go bi oga ova yor broda and yor mama shidren go bow for yu. Anybody wey curse yu, curse go dey en head and blessing go follow doz wey bless yu.”

Sammenlign

Udforsk Jenesis 27:28-29

2

Jenesis 27:36

Holy Bible Nigerian Pidgin English

pcm

Esau still sey, “En name really na Jakob! E don kollect two tins for my hand naw! E first kollect my rite as senior and naw si, e don take my blessing!” Den e ask en papa, “Yu nor keep any blessing for mi?”

Sammenlign

Udforsk Jenesis 27:36

3

Jenesis 27:39-40

Holy Bible Nigerian Pidgin English

pcm

So en papa Isaak kon tell am, “True-true, where yu dey nor go get di good wey di land dey give and di dew for di sky nor go fall for yor place. Na so-so swod yu go take dey fight and yu go serve yor broda. But wen e don taya yu, den yu go free yorsef from all dis tins.”

Sammenlign

Udforsk Jenesis 27:39-40

4

Jenesis 27:38

Holy Bible Nigerian Pidgin English

pcm

Esau kon tell en papa, “My Papa, so yu nor get only one blessing for mi? Abeg make yu bless mi too!” Den Esau kon dey kry well-well.

Sammenlign

Udforsk Jenesis 27:38

Gratis læseplaner og andagter relateret til Jenesis 27

Forrige Kapitel
Næste Kapitel
YouVersion

Opmuntrer og udfordrer dig til at søge intimitet med Gud hver dag.

Tjeneste

Om

Karrierer

Bliv frivillig

Blog

Presse

Nyttige links

Hjælp

Donér

Bibeloversættelser

Lydbibler

Bibelsprog

Dagens vers


Et digitalt ministerium af

Life.Church
Dansk

©2026 Life.Church / YouVersion

PrivatlivspolitikBetingelser
Procedure for offentliggørelse af sikkerhedssårbarheder
FacebookTwitterInstagramYouTubePinterest