YouVersion-logo
BibelLæseplanerVideoer
Download appen
Sprogvælger
Søgeikon

Populære bibelvers fra Jenesis 24

1

Jenesis 24:12

Holy Bible Nigerian Pidgin English

pcm

E kon pray, “My Oga God, wey bi my masta Abraham God, make Yu guide mi today. Make Yu dey good to my oga Abraham.

Sammenlign

Udforsk Jenesis 24:12

2

Jenesis 24:14

Holy Bible Nigerian Pidgin English

pcm

I go tell one among dem sey, ‘Abeg make yu give mi wota drink.’ Den make di one wey Yu don choose for yor savant Isaak ansa, ‘Make yu drink and I go give yor kamel make dem drink too.’ Like dis, I go know sey Yu dey good to my oga.”

Sammenlign

Udforsk Jenesis 24:14

3

Jenesis 24:67

Holy Bible Nigerian Pidgin English

pcm

Den Isaak take Rebekah enter en mama room. E take am as en wife kon love am. So, Rebekah make Isaak mind rest, afta en mama don die.

Sammenlign

Udforsk Jenesis 24:67

4

Jenesis 24:60

Holy Bible Nigerian Pidgin English

pcm

Dem bless Rebekah kon sey: “Awa sista, yu go bi mama to tazon-tazon pipol! Yor shidren-shidren pawa go strong pass dia enemies own.”

Sammenlign

Udforsk Jenesis 24:60

5

Jenesis 24:3-4

Holy Bible Nigerian Pidgin English

pcm

Den promise with di Oga God name, di God for heaven and eart sey yu nor go allow my pikin marry one for doz local Kanaan wimen. Instead, make yu go my village go meet my relashon kon find wife among dem for my pikin Isaak.”

Sammenlign

Udforsk Jenesis 24:3-4

Forrige Kapitel
Næste Kapitel
YouVersion

Opmuntrer og udfordrer dig til at søge intimitet med Gud hver dag.

Tjeneste

Om

Karrierer

Bliv frivillig

Blog

Presse

Nyttige links

Hjælp

Donér

Bibeloversættelser

Lydbibler

Bibelsprog

Dagens vers


Et digitalt ministerium af

Life.Church
Dansk

©2026 Life.Church / YouVersion

PrivatlivspolitikBetingelser
Procedure for offentliggørelse af sikkerhedssårbarheder
FacebookTwitterInstagramYouTubePinterest