YouVersion-logo
BibelLæseplanerVideoer
Download appen
Sprogvælger
Søgeikon

Populære bibelvers fra Jenesis 12

1

Jenesis 12:2-3

Holy Bible Nigerian Pidgin English

pcm

“Den I go turn yu to one strong kountry kon bless yu. Yor name go dey great and yu go get betta blessing. I go bless doz wey bless yu, but doz wey curse yu, I go curse dem too. All di family for dis eart, go get blessing, bikos of yor name.”

Sammenlign

Udforsk Jenesis 12:2-3

2

Jenesis 12:1

Holy Bible Nigerian Pidgin English

pcm

Naw, God kon tell Abram sey, “Komot from yor kountry; leave yor relashon and yor papa house kon go di land wey I go show yu.

Sammenlign

Udforsk Jenesis 12:1

3

Jenesis 12:4

Holy Bible Nigerian Pidgin English

pcm

So Abram kon go, just as God tell am sey make e do and Lot follow am go too. (Naw, Abram na seventy-five years wen e komot from Haran.)

Sammenlign

Udforsk Jenesis 12:4

4

Jenesis 12:7

Holy Bible Nigerian Pidgin English

pcm

God appear to Abram kon sey, “I go give dis land to yor shidren-shidren.” So Abram build one altar to God wey appear to am for der.

Sammenlign

Udforsk Jenesis 12:7

Gratis læseplaner og andagter relateret til Jenesis 12

Forrige Kapitel
Næste Kapitel
YouVersion

Opmuntrer og udfordrer dig til at søge intimitet med Gud hver dag.

Tjeneste

Om

Karrierer

Bliv frivillig

Blog

Presse

Nyttige links

Hjælp

Donér

Bibeloversættelser

Lydbibler

Bibelsprog

Dagens vers


Et digitalt ministerium af

Life.Church
Dansk

©2026 Life.Church / YouVersion

PrivatlivspolitikBetingelser
Procedure for offentliggørelse af sikkerhedssårbarheder
FacebookTwitterInstagramYouTubePinterest