YouVersion Logo
بائبلمطالعاتی منصوبہVideos
اپلی کیشن حاصل کریں
زبان کا انتخاب کنندہ
تلاش

Romans 9 سے مشہور بائبلی آیات

1

Romans 9:16

Holy Bible Nigerian Pidgin English

pcm

Derfor, evritin dey for God hand, nor bi by wetin pipol won do.

موازنہ

تلاش Romans 9:16

2

Romans 9:15

Holy Bible Nigerian Pidgin English

pcm

Bikos E tell Moses sey, “I go sorry for who I won sorry for and I go show mesi to who I like show mesi to.”

موازنہ

تلاش Romans 9:15

3

Romans 9:20

Holy Bible Nigerian Pidgin English

pcm

But, my friend, I dey ask, “Who yu tink sey yu bi, wey make yu dey ask God kweshon? Pot wey dem mold fit ask di pesin wey dey mold am sey, ‘Why yu dey mold mi like dis?’ ”

موازنہ

تلاش Romans 9:20

4

Romans 9:18

Holy Bible Nigerian Pidgin English

pcm

So, God dey sorry for who E won sorry for and dey ponish who E won ponish.

موازنہ

تلاش Romans 9:18

5

Romans 9:21

Holy Bible Nigerian Pidgin English

pcm

Di man wey mold di pot fit use di klay as e like. E fit use di klay make two pot, one for big party and di oda one for house.

موازنہ

تلاش Romans 9:21

اس Romans 9 کے مطابق مفت مطالعاتی منصوبے اور عقیدت بھرے پیغام

پچھلا باب
اگلا باب
YouVersion

آپ کو ہر روز خدا کے ساتھ قربت حاصل کرنے کی ترغیب دینا اور چیلنج کرنا۔.

خدمت

بارے میں

آسامیاں

رضاکار

Blog

Press

Useful Links

مدد

ہدیہ دیں

بائبل ورژن

Audio Bibles

بائبل کی زبانیں

آج کی آیت


کی ایک ڈیجیٹل خدمت

Life.Church
اردو

©2026 Life.Church / YouVersion

Privacy Policyشرائط
حساس کا انکشاف کرنے والا عمل
FacebookTwitterInstagramیوٹیوبپنٹیرسٹ