YouVersion Logo
بائبلمطالعاتی منصوبہVideos
اپلی کیشن حاصل کریں
زبان کا انتخاب کنندہ
تلاش

Romans 13 سے مشہور بائبلی آیات

1

Romans 13:14

Holy Bible Nigerian Pidgin English

pcm

Instead, make una wear Jesus Christ like klot for body. Den wi nor go do di tins wey awa body wont.

موازنہ

تلاش Romans 13:14

2

Romans 13:8

Holy Bible Nigerian Pidgin English

pcm

Make love bi di only tin wey yu dey whole! If yu love odas, yu don do evritin wey di law tok.

موازنہ

تلاش Romans 13:8

3

Romans 13:1

Holy Bible Nigerian Pidgin English

pcm

Make evribody obey di pipol wey dey rule dem. Bikos na only God dey give authority and put pipol for pawa.

موازنہ

تلاش Romans 13:1

4

Romans 13:12

Holy Bible Nigerian Pidgin English

pcm

Nite don nearly finish and day go soon break. So make wi stop to bihave like pipol wey dey darkness and make wi ready to waka for lite.

موازنہ

تلاش Romans 13:12

5

Romans 13:10

Holy Bible Nigerian Pidgin English

pcm

If yu love pesin, yu nor go do am bad. So, na love bi di main tin wey di law dey tok about.

موازنہ

تلاش Romans 13:10

6

Romans 13:7

Holy Bible Nigerian Pidgin English

pcm

Make una pay evritin wey una dey whole; weda na tax, respet or honor.

موازنہ

تلاش Romans 13:7

اس Romans 13 کے مطابق مفت مطالعاتی منصوبے اور عقیدت بھرے پیغام

پچھلا باب
اگلا باب
YouVersion

آپ کو ہر روز خدا کے ساتھ قربت حاصل کرنے کی ترغیب دینا اور چیلنج کرنا۔.

خدمت

بارے میں

آسامیاں

رضاکار

Blog

Press

Useful Links

مدد

ہدیہ دیں

بائبل ورژن

Audio Bibles

بائبل کی زبانیں

آج کی آیت


کی ایک ڈیجیٹل خدمت

Life.Church
اردو

©2026 Life.Church / YouVersion

Privacy Policyشرائط
حساس کا انکشاف کرنے والا عمل
FacebookTwitterInstagramیوٹیوبپنٹیرسٹ