YouVersion Logo
بائبلمطالعاتی منصوبہVideos
اپلی کیشن حاصل کریں
زبان کا انتخاب کنندہ
تلاش

John 9 سے مشہور بائبلی آیات

1

John 9:4

Holy Bible Nigerian Pidgin English

pcm

I must do di work for di Pesin wey send mi before day go dark, bikos nite dey kom wen nobody go fit work.

موازنہ

تلاش John 9:4

2

John 9:5

Holy Bible Nigerian Pidgin English

pcm

As far as I dey inside dis world, na mi bi di lite for di world.

موازنہ

تلاش John 9:5

3

John 9:2-3

Holy Bible Nigerian Pidgin English

pcm

En disciples ask am, “Tisha, na wish pesin sin, wey make dis man blind since di time en mama born am? Na di man or na en papa and mama?” Jesus ansa dem, “Nor bi di man or en papa and mama sin, but e blind since dem born am, bikos God won use dis one show en pawa with wetin go happen to am.

موازنہ

تلاش John 9:2-3

4

John 9:39

Holy Bible Nigerian Pidgin English

pcm

Jesus tell am, “I kon judge pipol for di world, so dat di pipol wey nor dey si, go bigin si and doz wey tink sey dem dey si, dia eye go blind.”

موازنہ

تلاش John 9:39

اس John 9 کے مطابق مفت مطالعاتی منصوبے اور عقیدت بھرے پیغام

پچھلا باب
اگلا باب
YouVersion

آپ کو ہر روز خدا کے ساتھ قربت حاصل کرنے کی ترغیب دینا اور چیلنج کرنا۔.

خدمت

بارے میں

آسامیاں

رضاکار

Blog

Press

Useful Links

مدد

ہدیہ دیں

بائبل ورژن

Audio Bibles

بائبل کی زبانیں

آج کی آیت


کی ایک ڈیجیٹل خدمت

Life.Church
اردو

©2026 Life.Church / YouVersion

Privacy Policyشرائط
حساس کا انکشاف کرنے والا عمل
FacebookTwitterInstagramیوٹیوبپنٹیرسٹ