YouVersion Logo
بائبلمطالعاتی منصوبہVideos
اپلی کیشن حاصل کریں
زبان کا انتخاب کنندہ
تلاش

John 20 سے مشہور بائبلی آیات

1

John 20:21-22

Holy Bible Nigerian Pidgin English

pcm

Den Jesus tell dem again, “Make peace dey with una. As my Papa send mi, na so I send una too.” Wen e tok finish, e breath for dia body kon sey, “Make una receive di Holy Spirit.

موازنہ

تلاش John 20:21-22

2

John 20:29

Holy Bible Nigerian Pidgin English

pcm

Den Jesus tell am, “So yu bilive naw, bikos yu don si mi? God go bless pipol wey neva take eye si mi, but dem bilive mi.”

موازنہ

تلاش John 20:29

3

John 20:27-28

Holy Bible Nigerian Pidgin English

pcm

Den e tell Tomas, “Put yor finger for my hand, make yu tosh am. Stresh yor hand put inside di korna for my belle. Make yu nor dey doubt again, but make yu bilive.” Tomas ansa am, “O! My Oga God and my God.”

موازنہ

تلاش John 20:27-28

اس John 20 کے مطابق مفت مطالعاتی منصوبے اور عقیدت بھرے پیغام

پچھلا باب
اگلا باب
YouVersion

آپ کو ہر روز خدا کے ساتھ قربت حاصل کرنے کی ترغیب دینا اور چیلنج کرنا۔.

خدمت

بارے میں

آسامیاں

رضاکار

Blog

Press

Useful Links

مدد

ہدیہ دیں

بائبل ورژن

Audio Bibles

بائبل کی زبانیں

آج کی آیت


کی ایک ڈیجیٹل خدمت

Life.Church
اردو

©2026 Life.Church / YouVersion

Privacy Policyشرائط
حساس کا انکشاف کرنے والا عمل
FacebookTwitterInstagramیوٹیوبپنٹیرسٹ