YouVersion Logo
بائبلمطالعاتی منصوبہVideos
اپلی کیشن حاصل کریں
زبان کا انتخاب کنندہ
تلاش

Acts 9 سے مشہور بائبلی آیات

1

Acts 9:15

Holy Bible Nigerian Pidgin English

pcm

But God tell Ananias, “Make yu go meet am, bikos I don choose am make e karry my name to Gentile pipol, kings and all Israel pipol.

موازنہ

تلاش Acts 9:15

2

Acts 9:4-5

Holy Bible Nigerian Pidgin English

pcm

E fall for groun kon hear one vois wey koll en name, “Saul, Saul, wetin make yu dey ponish mi?” So e ansa, “Oga God, na who dey tok so?” Di vois ansa am, “I bi Jesus Christ wey yu dey ponish!

موازنہ

تلاش Acts 9:4-5

3

Acts 9:17-18

Holy Bible Nigerian Pidgin English

pcm

So Ananias go di house and wen e enter, e put en hand for Saul head kon sey, “Broda Saul, di Oga God wey show ensef to yu for road wen yu dey kom here, na en send mi kom meet yu, so dat yu go fit si again kon receive di Holy Spirit.” At wons, sometin wey bi like fish skale fall komot from Saul eye and e kon dey si. E get up and dem baptize am.

موازنہ

تلاش Acts 9:17-18

اس Acts 9 کے مطابق مفت مطالعاتی منصوبے اور عقیدت بھرے پیغام

پچھلا باب
اگلا باب
YouVersion

آپ کو ہر روز خدا کے ساتھ قربت حاصل کرنے کی ترغیب دینا اور چیلنج کرنا۔.

خدمت

بارے میں

آسامیاں

رضاکار

Blog

Press

Useful Links

مدد

ہدیہ دیں

بائبل ورژن

Audio Bibles

بائبل کی زبانیں

آج کی آیت


کی ایک ڈیجیٹل خدمت

Life.Church
اردو

©2026 Life.Church / YouVersion

Privacy Policyشرائط
حساس کا انکشاف کرنے والا عمل
FacebookTwitterInstagramیوٹیوبپنٹیرسٹ