YouVersion Logo
بائبلمطالعاتی منصوبہVideos
اپلی کیشن حاصل کریں
زبان کا انتخاب کنندہ
تلاش

Acts 14 سے مشہور بائبلی آیات

1

Acts 14:15

Holy Bible Nigerian Pidgin English

pcm

“Why una won do dis kind tin? Wi too na human being like una! Wi kon tell una di Good News, wey go make una turn from sin kom meet God, wey make heaven, eart, sea and all di tins wey dey inside dem.

موازنہ

تلاش Acts 14:15

2

Acts 14:9-10

Holy Bible Nigerian Pidgin English

pcm

Di man dey listin to Paul as e dey tok. Wen Paul look am for eye kon si sey e get faith wey go fit heal am, e tell am, “Stand up.” Di man kon jump up and e bigin waka.

موازنہ

تلاش Acts 14:9-10

3

Acts 14:23

Holy Bible Nigerian Pidgin English

pcm

Wen dem don choose eldas wey go lead di bilivers for di difren-difren church, dem kon pray and fast sey, make God protet dem.

موازنہ

تلاش Acts 14:23

پچھلا باب
اگلا باب
YouVersion

آپ کو ہر روز خدا کے ساتھ قربت حاصل کرنے کی ترغیب دینا اور چیلنج کرنا۔.

خدمت

بارے میں

آسامیاں

رضاکار

Blog

Press

Useful Links

مدد

ہدیہ دیں

بائبل ورژن

Audio Bibles

بائبل کی زبانیں

آج کی آیت


کی ایک ڈیجیٹل خدمت

Life.Church
اردو

©2026 Life.Church / YouVersion

Privacy Policyشرائط
حساس کا انکشاف کرنے والا عمل
FacebookTwitterInstagramیوٹیوبپنٹیرسٹ