kon tell am, “Si, yu don old and yor shidren nor dey do as yu dey do. So make yu choose king wey go lead us, just as all di oda nashons get.”
But Samuel nor like wetin dem ask for, bikos dem sey, “Give us king wey go lead us.” So Samuel kon pray to God.