1
1 Samuel 4:18
Holy Bible Nigerian Pidgin English
pcm
As di man koll God Kovenant Box, Eli kon fall from en chair go back near di gate. En neck break and e kon die, but e don old well-well. E judge Israel pipol for forty years.
ႏွိုင္းယွဥ္
1 Samuel 4:18ရွာေဖြေလ့လာလိုက္ပါ။
2
1 Samuel 4:21
E koll di pikin Ikabod, wey mean “God glory don komot from Israel,” e dey tok about di Kovenant Box wey Filistia pipol don karry go, en husband and husband papa wey don die.
1 Samuel 4:21ရွာေဖြေလ့လာလိုက္ပါ။
3
1 Samuel 4:22
E kon sey, “God glory don komot from Israel, bikos Filistia pipol don karry God Kovenant Box go.”
1 Samuel 4:22ရွာေဖြေလ့လာလိုက္ပါ။
ပင္မစာမ်က္ႏွာ
သမၼာက်မ္းစာ
အစီအစဥ္မ်ား
ဗီဒီယိုမ်ား