1
1 Samuel 21:12-13
Holy Bible Nigerian Pidgin English
pcm
David tink wetin dem tok for en mind kon dey fear King Akish for Gat. So wen David dey with dem, e bihave like sey e dey mad. Since e dey under dia pawa, e dey do like mad pesin kon dey rite for dia town gate, while spit go dey rush komot en mout.
ႏွိုင္းယွဥ္
1 Samuel 21:12-13ရွာေဖြေလ့လာလိုက္ပါ။
ပင္မစာမ်က္ႏွာ
သမၼာက်မ္းစာ
အစီအစဥ္မ်ား
ဗီဒီယိုမ်ား